You people should coman see Kanu Nwankwo hat-trick for Arsenal Legends as dem beat AC Milan 4-2!

22

Kanu Nwankwo no dey follow anybody play o! The before before skippo of Super Eagles and Arsenal striker show everybody say e still dey hin body when hin tear net three times for Emirates Stadium on Saturday. For padi-padi match o! Wey dem arrange for old papas dem!

Arsenal Legends and AC Milan Glorie play 4-2 wey all de former sabi players for de two clubs com tap ball for charity.

Na all Kanu goals be dis wit other highlights:

Get more stuff like this
in your inbox

Subscribe to our mailing list and get interesting stuff and updates to your email inbox.

Thank you for subscribing.

Something went wrong.

22 COMMENTS

Leave a Reply Cancel reply